[Music]: Boikayyung – Money Connect

Boikayyung - Money Connect
Boikayyung

New song by Boikayyung – Money Connect.


The talented Hip-hop singer and song writer Boikayyung is out with new hot song that will wow your day which he title “Money Connect”.


Lyrics of Boikayyung – Money Connect

moni ladugbo mi
tinti yo yo yo
boikay wole kowa Jojo temi o

elele wey dey vibe my tone

verse 1
see me for mi life
when mi dey grind
Too many shayo afi no make you high
better work make you think am twice
make a move so ur world will rise

my nigga night sub am up online
from 1am to 5 mi survive
maybe when cell got a nigga wifi
we cash out mi say mi nigha hi five

buckle up steady we are rolling up
all my x crush now we breaking up
I know am made off devil heard my neighbors
I put my head up anytime the beats drops

hooke
Its been a while since I leff my fears
for where
started from a place where there no good freind
jigga whats poping I no thema pretend
sey them dead
Dem go fit near my den

chorus
Omo shoti connect
you go collect
no go forget btc for wallet
fia dey fi Champaign them money speaking
my nigga my nigga money connect

verse 2
like a soilder anthem
you relate with no fears
no man wey no get his own shell
say nobody can tell where tommorow go head
holding on to ur dreams and bread

so mi beat up my chest in myself afi bet
when I speak up thema say it’s so weird
I just wanna be heard out mi sound out there
a fi run 100 meter just to gain my belt

e don cast
mi dada don rass
mi don suffer I know the way out
last last we go chop break fast
Kele dey pinch me tell me she wan dance

hooke
Its been a while since I leff my fears
for where
started from a place where there no good freind
jigga whats poping I no thema pretend
sey them dead
Dem go fit near my den

chorus
Omo shoti connect
you go collect
no go forget btc for wallet
fia dey fi Champaign them money speaking
my nigga my nigga money connect

verse 3
lati kekere ni mo tin Shana
feli feli say Ori mi gbona
fi the ghetto my people show love
Orin mi Sha lawon temi gbo

when yar no sub how you wan take bomb
when you close eye’s how yar wan see sun
many night ikorodu mi dey sleep for Koro
Igbo pelu shayo I no be bolo

hooke
Its been a while since I leff my fears
for where
started from a place where there no good freind
jigga whats poping I no thema pretend
sey them dead
Dem go fit near my den

chorus
Omo shoti connect
you go collect
no go forget btc for wallet
fia dey fi Champaign them money speaking
my nigga my nigga money connect

say mi ghetto anthem
say my people don hear
holla them problem say na we go solve them
say mi dey fi down town smoking with my real friends
real ones who had want me to be heard

ebute connect
olota manie real one
shout out to obo
ola of lagos
tundeednut

e Lele wey dey vibe my tone


Download and listen to Boikayyung – Money Connect mp3

Site credit: https://usherloaded.com.ng


Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.