For seven and half years, I have done my best, says Buhari

For seven and half years, I have done my best, says Buhari
For seven and half years, I have done my best, says Buhari

Nigeria president Muhammadu Buhari on Tuesday say e don do in best

for di kontri within di last seven and a half years of im tenure.

E tok dis wen e receive di Secretary General of Abu Dhabi Forum for
Promoting Peace in Washington DC.
Di Nigeria leader dey currently attend di US-Africa summit alongside
oda African leaders.

E say di kontri youth na im promise for a better future and solving dia
problems na fi priority of di goments.
Di president also tok about di need to raise generations of youths wey
no dey do religious extremism and bigotry, urging di group to continue
to target di young pipo who be di promise of di future.


Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.